Ghana People
People    >    Musicians   >    Sarkodie
Sarkodie
 
 
Babe
 
Posted on : 2010-06-19 10:42:42       
 
Chorus
Baby the things you dey do me, dey make I dey feel
Girl my heart don dey for you, my love nah real
I promise on my honour to dey by your side
I go come tell your mama say you be my wife
Cause I can be your man and you can be my girl
I can be your man, you can be my girl (2x)
I can be your man, you can be my woman

Verse 1
Babe do you know what time it is
Sometimes when I sit down to reminisce
About the things wey we dey do, girl gimme kiss
Na we got more things to do, this be genesis
Abi you feeling it
Now come to think of it
If you marry me think about the benefits
Wey you go get, the love plus the promises
Me I be your man, I go deliver my services
Ngozi you are too sweet for my comedies
E be my nigga, Killbeatz, gimme melodies
Please if I go wrong, take apologies
But make you no bore, just make I feel the penalties
Yawa don't guards then maybe i for use archenemies
Fa me to koko so a, na megye wo di
Woyɛ ayigbenii a, anka mɛto wo Dzigbodi
Ɔnni obi rekasa na, a me yam, me jealouse
Time changes, ɔdɔ wodɔ me a, di m'akyi
One time for your mind make you push it up,
Abi u know what I mean make I give you cup
Ɛkyere so a never give it up
Make I see your candy shop, baby girl show me love
One, one time for your mind make you push it up
Abi you know what I mean make I give u cup
Ɛkyere so a never give it up
Make I see your candy shop, baby girl show me love
One

Repeat Chorus
lyrics from museke.com

Verse 2
See I dey like the way you do your things,
Like the way you say my name
Especially when you telling me you love me,
And in everything you dey do you dey involve me
True love is working 'cause I no dey feel no hurting
She no dey love no flirting
No way, this is for you and for you and
Always be true and be true and
Even when I'm picking at random,
You will be the one I'll be choosing
You be my right hand one
When you no dey, I dey feel like I'm losing
When you watching me, like the sun is scorching me
When you touching me, dey make my don dey sing this song

Verse 3 lyrics from museke.com
So many people dey tell me make I shun you but I swear
E be you make my dream come true
Chineke, God I no go fit never betray you
Den times koraa na mepɛsɛ wo wie school
You be my love one tintin
Ɔtanfo me sedɛ kyerɛ na mensen
Woagyae me hɔ ama ne ato me ne adwedwen
Hwɛ ma tata wo akyɛ, tell me something
Wɔ dɔ no matam asoa
Bobɔ me tiri mu dadoa, gye m'akoma mu safoa
Ɛyɛ fa me y'ɛ w'akoa
Na sɛ wofa me ti koraa me di bɛ kye wo, na bra
Awiase nsɛm deɛ nipa na ɛtena hɔ ka

Repeat Chorus

� Sarkodie