London Conversation

After a long period of silence a guy in West Africa phones his good pal in London and the following conversation ensued.... Chike: Nna.. How now??, long time no see you! Chidi: Nna, I just dey ooo. Wetin dey happen now? Chike: I jus dey.. Ah beg, I need your he;p for sontin... Chidi: (grumbles) Na wetin? Chike: Ah won borrow small money from Una Chidi: Hello? Hello? I can't hear u well ooo Chike: I say ah need small money from Una Chidi: Hello? Hello? ..dis line no clear at all ooo.. Chike: (yelling into the phone) Ah say come borrow me small money abeg! Chidi: Hello? Hello??, I still cannot hear you! (The phone operator now butts in) Operator: He said he wants you to borrow him money! Chidi: NNA YOU WEY HEAR AM WELL GIVE AM THE MONEY NOW! Chidi gives operator Chike's phone number and leaves... na waaa ooo