Nigeria Carry Last For Jollof Competition As Ghana Win - BBC

Ghana finish Nigeria for jollof competition after 24-year-old chef, Sika Mortoo, flog en Nigerian counterpart take win de cooking competition.

De Onga Jollof Battle happen last weekend for Accra as two chefs from Ghana den Naija enter battle to find out which country dey prepare de best jollof.

Jollof be popular West African meal which dem dey take rice, tomato sauce den other spicy ingredients prepare.