Dem Dey Throw Mud At Us - Ex Mahama Says In BBC Interview

Presidential Candidate of de NDC, John Dramani Mahama say one de main cases of en 2016 election loss be as a result of troll factories wey then opposition NPP set up.

John Mahama make dis claim after BBC Pidgin ask am what cause en defeat in 2016.
According to Mr Mahama, "we no take advantage of social media…but we no recognise de potential at that time.

But our opponents recognise am wen dem set up troll factories, fake news den tins." "Dem dey throw mud at us, rumours say person go buy hotel for Dubai…that time we think say Ghanaians go know say e be fake but not knowing na e dey sink into people's mind" he add.